Menu
Home
Authors
Topics
Pidgin
Action Thoughts
Contact Us
Authors
A
B
C
D
E
F
G
H
I
J
K
L
M
N
O
P
Q
R
S
T
U
V
W
S
Y
Z
Get Socialize
My Account
Login to your account
Email
Password
Reset Password
New here?
Create a new Account
Make Free Wallpaper
Video Quotes
Quote of the Day
Make Free Wallpaper
login/Register
Login to your account
Email
Password
Reset Password
New here?
Create a new Account
Search
Authors
A
B
C
D
E
F
G
H
I
J
K
L
M
N
O
P
Q
R
S
T
U
V
W
S
Y
Z
Home
Topics
Authors
Pidgin
Action Thoughts
Home
dey
"
Quotes and Sayings About dey
Pastor wen dey pray for mad pesin no dey close eye.
Pidgin Sayings
Pastor
Mad
Pray
Eye
Favorite
Make wallpaper
Na economy recession make teacher use ruler dey measure yam.
Pidgin Sayings
Teacher
Economy
Recession
Ruler
Favorite
Make wallpaper
Jollof Rice wey dey for bottom of pot today go dey for top of cooler tomorrow.
Pidgin Sayings
Jollof
Rice
Bottom
Pot
Favorite
Make wallpaper
Na see finish dey turn good morning to howfa.
Pidgin Sayings
Na
See
Good
Morning
Favorite
Make wallpaper
Na from clap dem dey enter dance.
Pidgin Sayings
Clap
Na
Dance
Dey
Favorite
Make wallpaper
Man wey dey naked no dey put hand for pocket.
Pidgin Sayings
Man
Naked
Dey
Pocket
Favorite
Make wallpaper
Patoranking
Wetin
Dey
Hot
Cold
Favorite
Make wallpaper
Person wey 2 dey sleep na poverty go hit am.
Samklef
Person
Wey
Sleep
Poverty
Favorite
Make wallpaper
Dangote, Dangote, Dangote still dey find money o.
Burna Boy
Dangote
Money
Find
Dey
Favorite
Make wallpaper
Yul Edochie
Film
Real
Money ritual
Favorite
Make wallpaper
Dem no dey tell deaf man say war don start.
Pidgin Sayings
Dem
Dey
Man
Start
Favorite
Make wallpaper
Small Doctor
Dey Careful
Begger
Giver
Build house
Favorite
Make wallpaper
Erigga
Money
Na
Life hard
Favorite
Make wallpaper
Timaya
Beef
Friendship
End
Dey
Favorite
Make wallpaper
Please God, please suh, don't let him love nobody else but me. Maybe Ah'm is uh fool, Lawd, lak dey say, but Lawd, Ah been so lonesome, and Ah been waitin', Jesus. Ah done waited uh long time.
Zora Neale Hurston
Love
Life
Me
God
Favorite
Make wallpaper
Na person wey never see problem dey use English dey pray.
Pidgin Sayings
Pray
Problem
Person
Never
Favorite
Make wallpaper
Na cooperation dey make rice full pot.
Pidgin Sayings
Cooperation
Pot
Rice
Full
Favorite
Make wallpaper
Do you know who I am? Do you know who I am?...Na so hold up take dey start.
Pidgin Sayings
Who
Known
Start
You
Favorite
Make wallpaper
This one good, this one good na im mad man take dey gather plenty load.
Pidgin Sayings
Good
Mad
Gather
Load
Favorite
Make wallpaper
Pesin nor dey use shame chop winch.
Pidgin Sayings
Shame
Pesin
Chop
Winch
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Pikin
Medicine
Vegetable
Sabi
Favorite
Make wallpaper
Make I chop this guy money, Make I chop this guy money, Na so ashawo dey take start.
Pidgin Sayings
Guy
Chop
Money
Ashawo
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Lion
Sick
Cat
Mate
Favorite
Make wallpaper
E go beta, e go beta, na im make camel still dey carry load.
Pidgin Sayings
Camel
Carry
Beta
Load
Favorite
Make wallpaper
Na determination dey make Okada dey overtake Trailer for road.
Pidgin Sayings
Determination
Okada
Trailer
Road
Favorite
Make wallpaper
Feel at home, feel at home na im dey make visitor dey spoil remote.
Pidgin Sayings
Home
Home
Visitor
Na
Favorite
Make wallpaper
Poor man no dey siddon for front bench for village meeting.
Pidgin Sayings
Poor
Man
Siddon
Village
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Hear
Grave
Fly
Dead
Favorite
Make wallpaper
E don tey wey yansh dey for back.
Pidgin Sayings
Don
Yansh
Dey
Back
Favorite
Make wallpaper
Pesin wey borrow cloth go party, no dey dance too much.
Pidgin Sayings
Pesin
Borrow
Party
Dance
Favorite
Make wallpaper
Weda yansh face east or west, na still back e go dey.
Pidgin Sayings
Weda
Yansh
East
West
Favorite
Make wallpaper
Na for daytime dem dey find black goat.
Pidgin Sayings
Daytime
Goat
Black
Na
Favorite
Make wallpaper
Anywhere money dey me I go to.
Davido
Anywhere
Money
Dey
Me
Favorite
Make wallpaper
Don’t let opportunity pass you by, you get to dey always continue to dey try, you get to try to dey always and mind Because you no want kpai b4 u die, lie lie
Innocent Idibia (Tubaba)
Opportunity
Always
Mind
Pass
Favorite
Make wallpaper
Even ice cream truck dey announce with jingle bell from far.
Don Jazzy
Ice cream
Jingle bell
Far
Announce
Favorite
Make wallpaper
Person wey we dey feel sorry for, e no dey feel sorry for himself.
Cobhams Asuquo
Person
Wey
Feel
Sorry
Favorite
Make wallpaper
The day garri go finish for poor man house, Corona go know say nobody de fear am, for now make he de continue dey brag shaa.
Shehu Sani
Day
Garri
Poor
Corona
Favorite
Make wallpaper
If you are filthy and need a bath, pray from now till tomorrow, if you no baff, you go still dey smell.
Alibaba Akpobome
Filthy
Bath
Pray
Tomorrow
Favorite
Make wallpaper
Wetin him (Buhari) dey find again? Him dey drag with him pickin mate. Old man wey no get brain, him brain don die pata pata
Patience Jonathan
Wetin
Buhari
Pikin
Mate
Favorite
Make wallpaper
When NEPA strike, you be my light oh. When I dey cry, you be my smile oh
Simi
Strike
Light
Cry
Smile
Favorite
Make wallpaper
I dey mad over you girl
Runtown
Mad
Girl
Over you
Favorite
Make wallpaper
Mr Eazi
Dem
Dey
We
Chop grass
Favorite
Make wallpaper
Them dey find beef but na money I dey find
Ycee
Beef
Dey
Money
Find
Favorite
Make wallpaper
Too much sex dey affect how person fit waka
Bobrisky
Too much
Sex
Person
Waka
Favorite
Make wallpaper
Pain me say no be me write Brymo's Ozymandias. Be like I dey sleep when the angel dey look for who to give the song to.
Adekunle Gold
Pain
Sleep
Angel
Give
Favorite
Make wallpaper
Love no dey shy. I said it
JJC Skillz
Love
Dey
Shy
Favorite
Make wallpaper
Fela sing tire, we don talk tire. We all know the issues. Talk no dey tire you?
Ruggedman
Fela
Sing
Talk
Don
Favorite
Make wallpaper
Life Na teacher but we no dey gree take note.
Samklef
Life
Teacher
Take note
Favorite
Make wallpaper
Na small shit dey stain nickah, so watch your ass
Erigga
Shit
Small
Stain
Watch your ass
Favorite
Make wallpaper
Alakija dey find money. Dangote dey find money. Otedola dey find money. Why me no go find money.
Burna Boy
Money
Alakija
Dangote
Otedola
Favorite
Make wallpaper
<<
1
2
>>