Menu
Home
Authors
Topics
Pidgin
Action Thoughts
Contact Us
Authors
A
B
C
D
E
F
G
H
I
J
K
L
M
N
O
P
Q
R
S
T
U
V
W
S
Y
Z
Get Socialize
My Account
Login to your account
Email
Password
Reset Password
New here?
Create a new Account
Make Free Wallpaper
Video Quotes
Quote of the Day
Make Free Wallpaper
login/Register
Login to your account
Email
Password
Reset Password
New here?
Create a new Account
Search
Authors
A
B
C
D
E
F
G
H
I
J
K
L
M
N
O
P
Q
R
S
T
U
V
W
S
Y
Z
Home
Topics
Authors
Pidgin
Action Thoughts
Home
Pidgin
"
187 Pidgin Quotes
Pastor wen dey pray for mad pesin no dey close eye.
Pidgin Sayings
Pastor
Mad
Pray
Eye
Favorite
Make wallpaper
I no be your mate. Na im make slippers get size.
Pidgin Sayings
Mate
Slippers
Size
Make
Favorite
Make wallpaper
Na economy recession make teacher use ruler dey measure yam.
Pidgin Sayings
Teacher
Economy
Recession
Ruler
Favorite
Make wallpaper
Jollof Rice wey dey for bottom of pot today go dey for top of cooler tomorrow.
Pidgin Sayings
Jollof
Rice
Bottom
Pot
Favorite
Make wallpaper
Na see finish dey turn good morning to howfa.
Pidgin Sayings
Na
See
Good
Morning
Favorite
Make wallpaper
Na from clap dem dey enter dance.
Pidgin Sayings
Clap
Na
Dance
Dey
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Breeze
Blow
Day
Fowl
Favorite
Make wallpaper
Man wey dey naked no dey put hand for pocket.
Pidgin Sayings
Man
Naked
Dey
Pocket
Favorite
Make wallpaper
Patoranking
Wetin
Dey
Hot
Cold
Favorite
Make wallpaper
Person wey 2 dey sleep na poverty go hit am.
Samklef
Person
Wey
Sleep
Poverty
Favorite
Make wallpaper
Dangote, Dangote, Dangote still dey find money o.
Burna Boy
Dangote
Money
Find
Dey
Favorite
Make wallpaper
Yul Edochie
Film
Real
Money ritual
Favorite
Make wallpaper
There are no rules to living ones life. So far say You no disturb anybody
Reekado Banks
Rules
Living
Ones life
Disturd
Favorite
Make wallpaper
Dem no dey tell deaf man say war don start.
Pidgin Sayings
Dem
Dey
Man
Start
Favorite
Make wallpaper
If you no get money, no hide your face. Show your face make somebody help you
Chinedu Ikedieze
Money
Face
Help you
Show
Favorite
Make wallpaper
Dotman
Make am
Tomorrow
Never
Today
Favorite
Make wallpaper
Loyalty wey never see money, fear am O
Dotman
Never see
Money
Loyalty
Fear
Favorite
Make wallpaper
Small Doctor
Dey Careful
Begger
Giver
Build house
Favorite
Make wallpaper
Erigga
Money
Na
Life hard
Favorite
Make wallpaper
Na person wey never see problem dey use English dey pray.
Pidgin Sayings
Pray
Problem
Person
Never
Favorite
Make wallpaper
Na cooperation dey make rice full pot.
Pidgin Sayings
Cooperation
Pot
Rice
Full
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Fuel
Scarcity
Bicycle
Concern
Favorite
Make wallpaper
Escort me, Escort me, na so slave trade take start.
Pidgin Sayings
Escort
Slave
Trade
Me
Favorite
Make wallpaper
Na over confidence make February no complete.
Pidgin Sayings
Confidence
February
Complete
Over
Favorite
Make wallpaper
Do you know who I am? Do you know who I am?...Na so hold up take dey start.
Pidgin Sayings
Who
Known
Start
You
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Lizard
Crocodile
Muscle
Fit
Favorite
Make wallpaper
Goat wen get mind follow lion go catch fish, make e know say weda dem catch fish or not, Lion food don set.
Pidgin Sayings
Goat
Mind
Lion
Fish
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Dog
Family
Planning
Concern
Favorite
Make wallpaper
This one good, this one good na im mad man take dey gather plenty load.
Pidgin Sayings
Good
Mad
Gather
Load
Favorite
Make wallpaper
Pikin wey go strong go strong... No be until dem name am Samson.
Pidgin Sayings
Strong
Strong
Pikin
Samsom
Favorite
Make wallpaper
It's a small world. No mean say you go trek from Naija go London.
Pidgin Sayings
World
Small
Mean
Naija
Favorite
Make wallpaper
Pesin nor dey use shame chop winch.
Pidgin Sayings
Shame
Pesin
Chop
Winch
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Pikin
Medicine
Vegetable
Sabi
Favorite
Make wallpaper
Make I chop this guy money, Make I chop this guy money, Na so ashawo dey take start.
Pidgin Sayings
Guy
Chop
Money
Ashawo
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Lion
Sick
Cat
Mate
Favorite
Make wallpaper
E go beta, e go beta, na im make camel still dey carry load.
Pidgin Sayings
Camel
Carry
Beta
Load
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Later
Fowl
Fly
Birds
Favorite
Make wallpaper
Na determination dey make Okada dey overtake Trailer for road.
Pidgin Sayings
Determination
Okada
Trailer
Road
Favorite
Make wallpaper
I fell off after my first album now am back again. I no go let dem gimme first attack again.
Olamide
Album
Attack
First
Again
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Property
Before
Get
Favorite
Make wallpaper
Every mallam with im own kettle, every aboki with im own radio.
Pidgin Sayings
Aboki
Kettle
Radio
Mallam
Favorite
Make wallpaper
Feel at home, feel at home na im dey make visitor dey spoil remote.
Pidgin Sayings
Home
Home
Visitor
Na
Favorite
Make wallpaper
Poor man no dey siddon for front bench for village meeting.
Pidgin Sayings
Poor
Man
Siddon
Village
Favorite
Make wallpaper
Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.
Pidgin Sayings
Sabi
Matter
Mathias
Sabunus
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Hear
Grave
Fly
Dead
Favorite
Make wallpaper
No matter how tall Okra grow e no fit tall pass im owner.
Pidgin Sayings
Okra
Matter
Pass
Tall
Favorite
Make wallpaper
E don tey wey yansh dey for back.
Pidgin Sayings
Don
Yansh
Dey
Back
Favorite
Make wallpaper
Cunny man die, cunny man bury am.
Pidgin Sayings
Cunny
Man
Die
Bury
Favorite
Make wallpaper
Pesin wey borrow cloth go party, no dey dance too much.
Pidgin Sayings
Pesin
Borrow
Party
Dance
Favorite
Make wallpaper
Weda yansh face east or west, na still back e go dey.
Pidgin Sayings
Weda
Yansh
East
West
Favorite
Make wallpaper
<<
1
2
3
4
>>