Menu
Home
Authors
Topics
Pidgin
Action Thoughts
Contact Us
Authors
A
B
C
D
E
F
G
H
I
J
K
L
M
N
O
P
Q
R
S
T
U
V
W
S
Y
Z
Get Socialize
My Account
Login to your account
Email
Password
Reset Password
New here?
Create a new Account
Make Free Wallpaper
Video Quotes
Quote of the Day
Make Free Wallpaper
login/Register
Login to your account
Email
Password
Reset Password
New here?
Create a new Account
Search
Authors
A
B
C
D
E
F
G
H
I
J
K
L
M
N
O
P
Q
R
S
T
U
V
W
S
Y
Z
Home
Topics
Authors
Pidgin
Action Thoughts
Home
20 Pidgin Sayings Wey Go Make You Get More Sense.
"
20 Pidgin Sayings Wey Go Make You Get More Sense.
Pidgin Sayings
Later
Fowl
Fly
Birds
Favorite
Make wallpaper
First class no be who collect extra sheet.
Falz
First
Class
Collect
Sheet
Favorite
Make wallpaper
Na person wey never see problem dey use English dey pray.
Pidgin Sayings
Pray
Problem
Person
Never
Favorite
Make wallpaper
Patoranking
Wetin
Dey
Hot
Cold
Favorite
Make wallpaper
Na from clap dem dey enter dance.
Pidgin Sayings
Clap
Na
Dance
Dey
Favorite
Make wallpaper
Na for daytime dem dey find black goat.
Pidgin Sayings
Daytime
Goat
Black
Na
Favorite
Make wallpaper
Do you know who I am? Do you know who I am?...Na so hold up take dey start.
Pidgin Sayings
Who
Known
Start
You
Favorite
Make wallpaper
It's a small world. No mean say you go trek from Naija go London.
Pidgin Sayings
World
Small
Mean
Naija
Favorite
Make wallpaper
Pastor wen dey pray for mad pesin no dey close eye.
Pidgin Sayings
Pastor
Mad
Pray
Eye
Favorite
Make wallpaper
Na over confidence make February no complete.
Pidgin Sayings
Confidence
February
Complete
Over
Favorite
Make wallpaper
Poor man no dey siddon for front bench for village meeting.
Pidgin Sayings
Poor
Man
Siddon
Village
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Hear
Grave
Fly
Dead
Favorite
Make wallpaper
Don’t let anybody push you to the wall, Na community na im make us tall.
Innocent Idibia (Tubaba)
Anybody
Push
Na
You
Favorite
Make wallpaper
I love Madrid. I am happy to be here. I have been here three years and hope to be here longer. But I am proud of where I come from and never forget the people I grew up with.
Zinedine Zidane
Am
Been
Come
Forget
Favorite
Make wallpaper
Na see finish dey turn good morning to howfa.
Pidgin Sayings
Na
See
Good
Morning
Favorite
Make wallpaper
Make I chop this guy money, Make I chop this guy money, Na so ashawo dey take start.
Pidgin Sayings
Guy
Chop
Money
Ashawo
Favorite
Make wallpaper
Na cooperation dey make rice full pot.
Pidgin Sayings
Cooperation
Pot
Rice
Full
Favorite
Make wallpaper
Na determination dey make Okada dey overtake Trailer for road.
Pidgin Sayings
Determination
Okada
Trailer
Road
Favorite
Make wallpaper
I fell off after my first album now am back again. I no go let dem gimme first attack again.
Olamide
Album
Attack
First
Again
Favorite
Make wallpaper
Jollof Rice wey dey for bottom of pot today go dey for top of cooler tomorrow.
Pidgin Sayings
Jollof
Rice
Bottom
Pot
Favorite
Make wallpaper